Pinned Tweet
Nothing sweet pass make you dey work and you dey see result
236
4,606
19,625
561,755
28 retweeted
as my final act of love, i will give you the silence you have been asking for, i won't reach out to you, i won't send you those late night texts when my chest feels heavy, i will swallow all the words I'm dying to say and let you live your life...
23
1,139
3,859
74,673
28 retweeted
if i don tie my shoe, i no dey reason distance.
9
10
40
779
This guy man 😭😭😭😭
Na because of aneemals like you I dey lock cs,I dey come WhatsApp con send you terrible vn with curse dw
1
0
3
214
Make them organize award give you na 😳
Nobody suffer reach me Presently lol.
1
0
3
235
No be soap nah update
Anu iya e nshemi 😂.
8
2
27
1,301
I joined them alihamdulilai 🙏
People buy car gan this year o.
383
561
7,988
183,960
Tears Dey my eye 🥹
“give me designer,collect okrika for my body”
1
2
6
1,046
Be like ogun wan take all of Una wey dey post this uselsss copy link stuff
9
20
62
1,486
28 retweeted
Know your worth. Then add tax. Never settle for less.
45
96
157
1,238
Iya e what is mammal 😂✌️?
🥹❤️
2
0
7
532
28 retweeted
Humans are quick to forget all the good you’ve done for them
7
23
36
5,383
People wey guide like mad,wetin them dey always tell god ?
10
9
42
1,368
Oga I no fit change phone for woman
if you like, let wetin you dey read for twitter affect the beautiful thing wey you get.😂😂😂😂

you no fit follow 19 years old girl talk.
you no fit do this, you no fit do that.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

you no fit send woman money, you no fit change phone for woman.😂😂😂😂
0
1
8
1,248
Baba you lodge abi you no lodge ?
All these lodge saga,came to ibadan for a training where all of us involved were lodged for 2 days…. Two to a room.
Content content content.
Make person no fit rant the next thing you’ll see is “sheybi you lodge” it’s really getting boring…
2
0
4
546
28 retweeted
my ex no go believe the kind babe wey God give me now.

she been think say i no go ever find a good woman. oloshi
17
103
796
13,075
Relationship man e no worth am at all 😂
Back to normal. No updates. No late-night calls. No favorite notification to look forward to. Just silence, memories, and the slow process of learning how to live without what once felt like home.
5
16
149
9,355
Na only online Una dey condemn juju 😀
For most part, the positive result you get from doing juju and all those other spiritual stuff you do is just placebo effect.
1
1
2
330
28 retweeted
Bro, I can’t even afford to fail at all man…the way my siblings look up to me, keeping pops legacy alive too.. I’ll achieve every single one of my dreams in due time. Amen!
13
93
457
7,737
Arsenal football club too useless
1
0
0
202
I like this also 😘
If I never listen to this song in a day like this I never get myself 😂❤️
2
0
5
343