Pinned Tweet
Happy Birthday Boss.🎉 Wishing you a beautiful year filled with happiness, good health, success, and countless blessings. Thank you for your constant love, loyalty, and support. May all your heart’s desires come to pass. Keep shining and enjoying your special day.
@Mechangodwin
5
11
17
1,508
Better pikin
Buy am I go send person to come collect am. In 2weeks
1
1
3
473
😂
Make e no be sey I didn’t voice out
0
0
2
423
Kevin abeg na. I no dey do iPhone things.
Buy iPhone duo nahh 😡
1
1
4
490
😂😂see them.
Solve my problems
I need 20million naira
1
0
0
515
Since wey them born me, na only problems problems i dey solve here and there.

To the extent my ex girls families still dey call me to solve their problems 😂💔💔💔😭
5
4
6
669
Something wey dey 8 and 9 like this.
Prince dey face 5 and 6 oooh
1
2
2
635
I no just understand Gaza today ooo.
Nbl 😂
0
1
3
740
Them Don comot B button from x?😂😂😂
Wait
Small time, @Neyofunz go tag you
1
2
2
727
This is Tinubu and APC. Turn your phone upside down. You will see them clear.
Na gaza be that
Na him and Tinubu
Infection and soapy
2
3
2
705
😂😂😂
Na VDM brother...dem too useless 😹😹😹😹
0
2
3
814
Omo😂😂😂.
Gaza dey whine una nii 😂😂
1
2
2
711
😂😂😂😂😂wetin be this guy
Na soapy guy
1
2
3
738
Nobody fit tag me there. Them know wetin I dey face like this. My followers no mumu😂😂
Una no wan tag @Princedon2021
😂😂😂😂😂😂
3
3
3
793
Lol. Noo
Leave that thing
You don later change your phone?
1
1
1
741
Nothing dey happen. We all dey learn.. you get.. no reason am..
Prince wetin dey happen now
Okay I don support Peter obi make peace reign 🌚
0
2
4
815
Very painful ooo💔💔💔.
Na my guy be that ooo😂😂😂

Aaaahhhhh e pain me.

Them Don use rice collect Gaza brain. E no go better for APC 😂😂
Da gaza ft be soapy guy, cuz tell me why nigga wey complete go dey support Babablue
1
1
2
748
Baba you never still answer me. So na wetin you wan eat go make you do the wrong things when you know the right thing to do??

So you wan tell me like this now say if you give contractor 100 million naira to build house for you, and he no deliver anything to you. Money you no see, house you no see.

So you go still give the same contractor another 100 million naira to try again??

Just talk truth boss.
Prince na wetin I go chop I dey find ooo you know fit understand me I swear 😂😂😂😭😭
One lady don talk the real true for the other tweet CS
5
3
5
846
Omo the thing dey irritating 😂
I asked about two weeks ago, none of them answered, I only heard things like, ‘even if we tell you you no go still vote am’
1
0
2
743
E be like say e worst. Okay 👌

So you wan tell me like this now say if you give contractor 100 million naira to build house for you, and he no deliver anything to you. Money you no see, house you no see.

So you go still give the same contractor another 100 million naira to try again??

Just talk truth boss.
E be like say e worst but he go make amendments this 2nd term🌚
1
1
0
737
Omo
I no even understand how them Dey support BAT even in this abject poverty
0
1
1
854